They ask me Crackie how your thing be I say On God Chasing dreams like They ask me how we move up mehn
Dc Lifestyle, Cme Lets go Yh Shoutouts to my niqqas wey be chairman And the little ones I pray you go Bigup And we no no get talk if you no be the chairman I'm a little boy but I got a big God yh Tell me anything wey you dey need I got plugs all up in china dem go ship Everything I dey do na based on believe Burn the Lala no tobacco leaf
I no dey fear as long as say I got my chairman Anything wey sup I say I just go call am 50 thousand for account na him go share am Him na rasta with no dreads so make you fear Na wa for guys wey dey for street Tell em say girls dey dem go come But if na work put them on call Them no go get back to you dey go dull Them say them be G but them dey H They doing the balling with their vocal I no like police, freedom of speech If you don't like that better take me to court If you don't like me go choke yourself with cable cord Used to be broke now I dey hold You wanna go check how my money come The street be cold find you a guy wey dey sit for chair And no be bench Gotta shine your eyes and bigup yourself If not your ass will end up in trenches Or maybe worse It's a nightmare to wake up with no money in your pocket in the streets This street na gold go check if your girl is digging Better go get a chairman
Let's go Yh Shoutouts to my niqqas wey be chairman And the little ones I pray you go Bigup And we no get talk if you no be the chairman I'm a little boy but I got a big God yh Tell me anything wey you dey need I got plugs all up in china dem go ship Everything I dey do na based on believe Burn the Lala no tobacco leaf
Shee na ball yh we sabi ball yh yh Shee na pop yh you know we sabi pop bottles No be talk I dey work I dey drop yh Mercedes Jeep and the top e dey drop eh We put in the work and pull the cash out We traveling round from Cape to coast If no be for work you pull up dey cap We turn like Merry-go-round we ghost For tamale boys ability boys you follow them go war you don jonze So no gimme your herb and sip on your cup Coz Og died of overdose Thats what they said Kumasi boys dey drip from head to fokn toe They no like book but they pick on the moves Like farmers they got the hoes Accra boys and apartment houses can't separate like rope and goat And big ups to papa naija boys we no dey hear everywhere we dey
Let's go Yh Shoutouts to my niqqas wey be chairman And the little ones I pray you go Bigup And we no get talk if you no be the chairman I'm a little boy but I got a big God yh Tell me anything wey you dey need I got plugs all up in china dem go ship Everything I dey do na based on believe Burn the Lala no tobacco leaf Shee na ball yh we sabi ball yh yh Shee na pop yh you know we sabi pop bottles No be talk I dey work I dey drop yh Mercedes Jeep and the top e dey drop eh