Yah yah yah yah yah Yah yah yah yah yah (Julz baby) So anytime we stepping ah di place Make you stand up upright, and pattern up right Make sure everyting nice Burna Boy ting (Wakey, Wakey, Wakey!)
She think say she bad she think say she all that (Fall back) Me give her a call she nuh call back She say she left me but more times she crawl back Girl ah more spicy me am with di salter Girl I fit wind up and imma roll em body, body And all d mandem ma fit hol' di body, body Everything you told me never told no body, body You say your man can't control your body
So make I rock your body Rock your body Rock your body Rock your Rock your Rock your body Rock your body Rock your body Would you be mine? If I be all yours You I dey find, been searching for you Your body Rock your body Your body Whine for me baby Your body Rock your body Your body Move for me baby Your body Rock your body Your body Dagbana eh eh Your body Move your body Your body Dagbana eh eh
Girl if you give to me your love Then I go give you my love too And if your give me di shito Then I go ginger the jollof oh Baby! Wetin I go talk D wey you dey whine I go shut up And then you come sit down on top Make me start this song again here from top That ah burst inna me head Time ah get rough and things are getting dread Man a work hard just fi get me daily bread a So me need you when mi sleep inna me bed You gwarn mek you never hear what me said When me did ah tell you make you watch your boyfriend Some likkle waste man pon internet ah Need a real badman to run di pussy red ah Big batty girl waist thinner than ah thread Big batty softer than morning bread You come fi see me anytime e wait a Anytime we link up ah love we haffi make yeahh
Your body Rock your body Your body Whine for me baby Your body Rock your body Your body Move for me baby Your body Rock your body Your body Dagbana eh eh Your body Move your body Your body Dagbana eh eh
Rara o, Rara o, tell me what's the matter o If any, mo ma mara o Baba wan do Yara o Rara o, Rara o, tell me what's the matter o If any, mo ma mara o Baba wan do Yara o Rara o, Rara o, tell me what's the matter o If any, mo ma mara o Baba wan do Yara o Rara o, Rara o, tell me what's the matter o If any, mo ma mara o Baba wan do Yara o They my casta (I me think they my casta) They my casta They my casta (I me think they my casta) They my casta Said baby move your bumpah, ah Do you know I'mma come for ah And now I'mma dumo ha Do, be, do, do, be, do, uh ha Do, be, do, do, be, do, uh ha Do, be, do, do, be, do, uh ha