Siddon Pon it Fine girl Siddon Pon it Every other day You go dey siddon pon it Top boy Yah
Tell me baby girl how you dey o? Baby tell me make I know how you dey o? Baby tell me how much I go pay o And we go fly go anywhere for holiday o
This love na walangolo This love na wantinti Make we play like we dey movie o That kind play wey you go dey play mummy oo Mummy o mummy o Mummy oo Girl na me go dey play Daddy oo Girl if you be baby I be nanny o See as you fine like Agbani o
Sho ma wa Sho ma kpalangolo, oo oh Wa Sho ma wa Duro le, oo oh Baby make I dey where you dey Come make I show you special loving
Sho ma wa Sho ma kpalangolo, oo oh Wa Sho ma wa Duro le, oo oh Baby make I dey where you dey Come make I show you special loving
Anywhere you dey I go dey o Long as I dey with my baby o Wetin them no know them go hate o Kiss me baby make them vex o Carry the matter for their head o Please me baby make I rest o Nobody do me like you do Kiss me baby make them vex o
This love na walangolo This love na wantinti This love na walangolo This love na wantinti
Baby girl I love you Sit down pon it Baby girl come whine up pon it o I know you love this beat, sweet melanin Oh you could be my sweet Seniorita
American girl come whine up for me My Jamaican girls come whine up for me Ojota girls come whine am for me My Caribbean girls come burst up for me
Sho ma wa Sho ma kpalangolo, oo oh Wa Sho ma wa Duro le, oo oh Baby make I dey where you dey Come make I show you special loving
London boy come give it to me All my Lagos boys them spend it on me Jamaican boys them jam it for me My American boys them swag it for me Yea
Sho ma wa Sho ma kpalangolo, oo oh Wa Sho ma wa Duro le, oo oh Baby make I dey where you dey Come make I show you special loving
This love na walangolo This love na wantinti This love na walangolo This love na wantinti
Dj Spinall Give it to me Give it to me Give it to me Spinall Wahgwan Spellz Spellz
Compositores: Tiwatope Omolara Savage (Tiwa Savage), Benjamin Emuesiri Obadje, Oluseye Idris Desmond Sodamola (Dj Spinall), Ayodeji Ibrhim Balogun (Wizkid) ECAD: Obra #23694673