I found Where's your question? I found Purposeful Purposeful Purposeful Purposeful I found Where's your question? I found You're purposeful You're purposeful Purposeful Purposeful (Yeah, ayy)
Them say make I swipe, force me to pay (Why?) Me wey I don lay down my life for this game? Falling for the knife, omo, this blade The thing don the poke out like say na D-Day Me wey get the mind, me wey get the drive Nothing for this guy go fit drivе me insane Sweet pain, call Omah Lay I can take your kеle without using a stage Headie One be like person wey no go like toy with hin brain Point and kill, where dem dey? Carry my cruze, wan display It's okay to show my cape No replay, pave the way Odumodu na you dey reign Chai, Naija boy don come again Pride, e dey for my blood, no bargain Kai, nothing can ever be the same My haters, dey choke for their grave 'Cause my mummy don dey vouch for my way, she dey pray
I found Where's your question? I found You're purposeful You're purposeful Purposeful Purposeful (Turn, turn, turn, turn)
I'm playin' diamonds, I'm playin' spades (Yeah) I see the sirens, still run away (Yeah) Jungle with pythons, so many snakes Poisonous I am, you can die here today (Bap, bap, bap) My Prada stay nylon, opps, they still hidin' They know that they not the Messiah like they Byron Yeah, Gabriel hand tings to put them away We made a union, I feel like Dwyane Wade They think that I'm a hooligan 'cause I'm with the shooters them (One) Dripped out this water, got me feelin' like I'm born again (One) Still I go to war with them, feelin' like Napoleon Gang load of clips in the dark like it's odium Gotta talk my shit, I'm in my mode, no imodium 'Cause I had to get it out the mud like petroleum (Yeah) Prayin' that I'll never see this Pyrex bowl again 'Cause I had to fill it with bicarbonate sodium (One)
I found Where's your question? I found You're purposeful You're purposeful Purposeful Purposeful I found Where's your question? I found Purposeful Purposeful Purposeful Purposeful