Now I'm giving my testimony yo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay, ay, ay Now I'm giving them everything I'm living my life I don chop money ay, ay, ay I don taste money ay, ay
My guy I'm alergic to poverty (you say wetin) So I'm using my sense to dey Gather the properties ay, (okay nau) No time Like the statue of liberty Nobody knows tomorrow So I'll be holding my destiny ay
As e be say na jungle Some people dey bubble o (eyy) I continue the struggle The struggle dey double my hustle o (eyy) As e be say na jungle Some people dey bubble o (eyy) I continue the struggle Dey double my hustle eyee
Now I'm giving my testimony yo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay, ay, ay Now I'm giving them everything I'm living my life I don chop money ay, ay, ay I don taste money ay, ay
Na my testimony, testimony, my testimony I don chop I don taste money ay! I don taste money ay! Na my testimony, testimony, my testimony I don chop I don taste money ay! I don taste money ay! Je m'appelle chop money eh eh
Ay! Its good to be saving for raining days (na so) Cause e no easy Life is a daily cake So make una see me as evidence Baba God na my confidence His blessings are endless (ey)
As e be say na jungle Some people dey bubble (ey) I continue the struggle The struggle dey double my hustle As e be say na jungle Some people dey bubble o (ey) I continue the struggle Dey double my hustle eyee
Now I'm giving my testimony yo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay, ay, ay Now I'm giving them everything I'm living my life I don chop money ay, ay, ay I don taste money ay, ay
Na my testimony, testimony, my testimony I don chop I don taste money ay! I don taste money ay! Na my testimony, testimony, my testimony I don chop I don taste money ay! I don taste money ay! Testing testing 123, okay Je m'appelle chop money
As e be say na jungle Some people dey bubble I continue the struggle The struggle dey double my hustle As e be say na jungle Some people dey bubble o (ey) I continue the struggle Dey double my hustle eye
Now I'm giving my testimony yo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay, ay, ay Now I'm giving them everything I'm living my life I don chop money ay, ay, ay I don taste money ay, ay Now I'm giving my testimony yo I'm killing the beat and I'm giving them hit ay, ay, ay Now I'm giving them everything I'm living my life I don chop money ay, ay, ay I don taste money ay, ay
Na my testimony, testimony, my testimony I don chop I don taste money ay! I don taste money ay! Na my testimony, testimony, my testimony I don chop I don taste money ay! I don taste money ay! Na my testimony, testimony, my testimony I don chop I don taste money ay! I don taste money ay! Na my testimony, testimony, my testimony I don chop I don tasee money ay! I don taste money ay!