Rumuokoro don catch fire Last night I was walking on the road When they shoot the man and shoot him tyre Ikorodu don catch fire As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya The Baba carry kaya Soldier go, solider come Barrack no dey run Kill by a gun, you will die by a gun How you go feel at the point of no return? âNuff men dead under the sun Na so them kill the innocent man Innocent man get paddy man Paddy man vex turn Taliban Taliban run the whole town down
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi) Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?) Abobi, Abobi eh Dem don kill Abobi (Don kill Abobi) Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?) Abobi, Abobi eh, ay
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn) Fire (Ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn) Fire (Ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn) Fire (Ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn) Fire (Ahn-ahn-ahn)
Ose mi bipe, gbim gbim My full body dey gbim gbim My body do me, gbim gbim Obodo delu jim jim Onyeoma na jim jim I carry my thing jim jim From Rumola to Agidingbi Everywhere just dey gidigidi Delu Ma jim jim I carry my shoe gbimgbim Mama sef dey gbimgbim Papa sef dey gbimgbim Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn) E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn) He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn) Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn) Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn) E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn) He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn) Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn) Oh, oh, oh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi) Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?) Abobi, Abobi eh Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi) Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?) Abobi, Abobi eh, ay
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn) Fire (Ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn) Fire (Ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn) Fire (Ahn-ahn-ahn) Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn) Fire (Ahn-ahn-ahn)