(Bun-Bunkiller) Girlie lo o Girlie lo o Where she go o Watch this now
Baby are you down through the weekend Yes me ah put it in your deep end Promise there will be no loose end When you are talk me na defend Categorically speaking Anytime I see you girl I'm weakened Guess Hennessy don kick in Think that's how me body do the thinking I no dey like omoge wey dey sare wa (Big ups me girl call Shalewa) I no dеy like omoge wey dеy care care (Big up me girl call Shalewa)
And she want it on the low (low low) Say she like e my parole (role role) And I give her on the low (low low) And she wanna take control
Girl I like the way you do me And the way you go fool me You're my one and truly I like the way you do me Girl I like the way you do me And the way you go fool me You're my one and truly I like the way you do me
Number one o Number one o You are me number one o No one other one o Number one o Number one o You are me number one o No one other one o
So many girl dem are want me So many girl dem are love me So many girl dem are front me But are you alone make me eye red You dey with me from the jump (from the jump) Girl na you dey make my heart dey pump You pick me up when I was dumped Do me I do you girl equals baby bump Tell them make dem try their luck Baby dem no reach you Even if they make you their subject Baby they can't teach you
And she want it on the low (low low) Say she like e my parole (role role) And I give her on the low (low low) And she wanna take control
Girl I like the way you do me And the way you go fool me You're my one and truly I like the way you do me Girl I like the way you do me And the way you go fool me You're my one and truly I like the way you do me
Number one o Number one o You are me number one o No one other one o Number one o Number one o You are me number one o No one other one o
Me I say the girl dem are want me And all the girl dem are got me Many girl dem are want me