Everybody rich for Instagram (listen) Poor man no dey for Instagram (at all) Dem call me like say na me start am (yeah) Living fake life with cheap data
E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio
Slow down slow down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca
E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio
You wey dey form giveaway Your landlord dey chase u away Your family den you don sideline Owo dey blow you, you dey blow timeline Ten billion on flossy Too much moni con be nothing So turn down d volume of your radio The money wey we no see na audio
Account dey red perere Your body dey shack elele Them dey there hail u Owo dey slap u
Slow down slow down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca
E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oh Na just audio
Who get ear make dem hear The life dem dey show, no be here No pick up stones wey nobody throw dem And build dem mansion in the air Slow down my brother, oh no Calm down my sister Cuz dem money na just audio
Account dey red perere Your body dey shack elele Dem dey der dey hail u Owo dey slap u