Rema
Página inicial > R > Rema > Reason You

Reason You

Rema


Another banger

Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughin' stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you lеss
You dey shack me like pami
From thе day wey I see you

Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you (I no), I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you (Eh, eh, eh, eh)
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (Ayy), I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you (You-ooh)
I no go reason you, I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am baby kilokanmi

Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you-ooh)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift
my heart and my medu? (Heart and my medu-ooh)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
Compositores: Alex Lustig, Divine Ikubor, Gianluca Beluti, Leon Krol (Lnk) (GEMA)Editor: Platinum Stndrds Edition (GEMA)Administração: Erste Bag Beteiligungs Gmbh (GEMA)ECAD verificado obra #38634955 em 08/Mai/2024 com dados da UBEM

Encontrou algum erro? Envie uma correção >

Compartilhe
esta música

Ouça estações relacionadas a Rema no Vagalume.FM
ESTAÇÕES