Na only me, walahi See as we dey like beans and rice I will never leave your side (I will never ever go) I dedicate my time To you my guy Even if the road rough, I no mind 'Cause you be my gee for life
As I never see you online E dey worry me and e dey give me concern, yeah I been ringing all your cellular Where you at? Body no fit settle down, yeah I'm hoping you're okay, we gat to party tonight Many gist dеy for mind, yeah Me and you dey likе Ednut, my guy Don Jazzy, my guy Jowizazaa do transfer, you sef be my guy Baddo is my guy, my guy, ah To the one, real one is enough So I call your name and I'm asking
Who is your guy? (Cheii, Maker is my guy) Na only me, walahi (Jaywillz na my guy, na my guy) See as we dey like beans and rice (Emkay and Jumkay for life) I will never leave your side (she's my) I dedicate my time (Ye, chief ikuku eh) To you my guy (Soundgod from) Even if the road rough, I no mind (D7, d7 be my guy) 'Cause you be my gee for life (You be my gee, be my gee)
Yeah I'm feeling good tonight 'Cause I dey here with my guy I get plenty for my mind (Mind) But right now am with my guy (My guy) I no dey fear, dem gat my back Shey you don see my formation? Agbalagbi combination Sight the inspiration And one hundred concentration When my guy dem wole oh (Wole oh) Bad energy far away oh (Far away oh) I thank God for my real gees Good friends no be money
Who is your guy? Na only me walahi See as we dey like beans and rice I will never leave your side (I will never ever go) I dedicate my time To you my guy Even if the road rough, I no mind 'Cause you be my gee for life