Many things don really open my eyes Many things don happen wey don open my mind Things don happen for my life, we make me realisesay, many things go happen, and it's real fine
Never let the small talks but the money get to me I dey work, I dey pray, omo nothing worry me I put my body on my grind, let the money control me Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws
Some days, it fit be lie sey your rain no pour Hear my brother, even if it be like days too long Even if it be like sey your light no come Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn When your time come, my brother No go gone When your thing come, my brother No go rush Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Looking at my past, I'm glad it's over Steady I dey steady thank Jehovah Now I got some likkle ice in my soda And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places Even man never rate Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me See starboy dey here, where the men dey here? And the kele and the girls, all of them dey here